Rema - Peace of Mind (Live Performance)
YouTube Viewers YouTube Viewers
4.08M subscribers
690,320 views
0

 Published On Dec 21, 2020

Stream Rema's Peace of Mind:
https://rema.lnk.to/PeaceOfMindSo

#rema #peaceofmind

Lyrics

Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
(it’s Kel p vibes)
I’m looking for some peace of mind
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey see o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey see o
Hmm
so many things just dey for my mind o
Hmm
how many happiness man fit to buy o
Hmm
Everyday man need to wake up to hustle
Hmm
But we no dey certain wetin go sup tomorrow ewe
One bottle Schnapp to cure my craze
One bottle Schnapp to cure my craze
You no fit dey this country wey you no dey craze
Gunshot no let me meditate
Hypertension full the place
People dey die
Police sef they go deny the case
I’m looking for some peace of mind
I’m looking for some peace

I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah
My Mama call me say take am easy o
I no know wetin go ease me o
My baby call me say she go please me o
No be everything be sex
And me I no dey find any pity o
E don tey when I dey hustle
Dey jump from shuttle to shuttle
Oooh Woah woah woah woah
This pain this pain
This pain no be only my pain
Many people pain join my pain
Many people pain dey run in my vein hmm
Many people don die in vain hmmm

I’m looking for some peace of mind
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey see o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey see o
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le

Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le...


*** More From Rema ****
Stream Peace of Mind on YouTube:
   • Rema - Peace of Mind (Lyric Video)  

Stream Rema's Woman on YouTube:
   • Rema - Woman (Official Music Video)  

Stream Rema's Alien on YouTube:
   • Rema - Alien (Official Lyric Video)  

Stream Rema's Ginger Me on YouTube:
   • Rema - Ginger Me (Official Lyric Video)  

Stream Rema's Beamer on YouTube:
   • Rema x Rvssian - Beamer (Bad Boys) [O...  

Stream Rema's Beamer on other streaming services:
https://rema.lnk.to/BeamerID

Stream Rema's Bad Commando on YouTube Music:
   • Album - Bad Commando  

Stream Rema's Bad Commando on other streaming services: https://rema.lnk.to/BadCommandoSo

Stream Rema’s Debut EP:
https://rema.lnk.to/RemaEPID


Stream Rema’s Apple Music Essentials:
https://rema.lnk.to/GENMKTID/applemusic

Stream Rema’s Spotify Essentials:
https://rema.lnk.to/GENMKTID/spotify

Follow Rema:
https://rema.lnk.to/SocialsID


Visit Rema's official website:
https://www.officialremamusic.com/


#Rema

show more

Share/Embed