Funniest Ku lo sa Tiktok challenge 🤣🤣
eHub eHub
45.8K subscribers
999,280 views
0

 Published On Sep 18, 2022

Oxlade Ku Lo Sa

#oxlade #afrobeat #kulosa


Clever Sound Music
So many stars that I see in your scars, my love
Na that your body part wey dey turn you off dey turn me on
Bad bele go talk, omo, dem go talk
But we no go stop, mbanu, we go continue our love
Baby come (Ku lo sa)

Omo I want make we dey (Ku lo sa)
Ahh, girl I want make you (Ku lo sa)
I for like make you (Pull over)
Ku lo sa

Omo I want make we dey (Ku lo sa)
Ahh, girl I want make you (Ku lo sa)
I for like make you (Pull over)
Ku lo sa o

Your body go hot like this, I go come dey act drama (Oh rara)
Even if I do like that, I go see shege from Karma (So kpera)
Don't go outside because my neighbour pikin na lesbi oh (Lesbi oh)
You know we don fix the date, oya go collect Asoebi (Asoebi oh)

I never trade you for nothing
This your love dey make me feel like one thing
And na the way me I wan feel
You dey give me body even when I'm cloudy

I never trade you for nothing
This your love dey make me feel like one thing
And na the way me I wan feel
You dey give me money even when I'm cloudy
Ku lo sa o

Omo I want make we dey (Ku lo sa)
Ah, girl I wan make you (Ku lo sa)
I for like make you (Pull over)
Ku lo sa o

Omo I want make we dey (Ku lo sa)
Ah, girl I wan make you (Ku lo sa)
I for like make you (Pull over)
Ku lo sa o

I never trade you for nothing
This your love dey make me feel like one thing
And na the way me I wan feel
You dey give me body even when I'm cloudy

I never trade you for nothing
This your love dey make me feel like one thing
And na the way me I wan feel
You dey give me money even when I'm cloudy

show more

Share/Embed